(LOL) OGA PRESIDO: Warri boy’s letter to President Jonathan on ASUU strike. This will surely make you laugh!
Oga Presido, First of all I hail ooo! I no say u no dey cary last. You be confirm warri pikin. But ur middle name Ebele means mercy and make u pity ur children settle their lecturers naa! The matter neva tire u? Suppose say ur pikin wey u born for belle follow us dey